Me come again
Another one
Kelvynboy again you go know

Me come again
Another one
Kelvynboy again

Anything for the money don’t stop
Ohia yɛ ya paa better don’t stop
Hustle on repeat oh non stop
I no dey wait anybody for the bus stop
Hmm I wanna
Tell me myself and I man ah
That time is money and I know
Say time no dey wait for no man ah

I say uuu
I don’t have a best friend
I don’t have a best friend
My money be my best friend
I say uuu
I don’t have a best friend
Menni sika mempɛ asɛm
My money be my best friend

Overtaking dey aa
But overspeeding just dey kill
Eno be what I feel
But I dey tell you just be real
Chale chale weytin dey aa
Nyɔnko dodow kɔtɔ enya ti
Ewiase nea ebesi besi
But ɛwɔ sɛ wohwɛ woho yie
Hmm I wanna
Tell me myself and I man ah
That time is money and I know
Say time no dey wait for no man ah

I say uuu
I don’t have a best friend
I don’t have a best friend
My money be my best friend
I say uuu
I don’t have a best friend
Menni sika mempɛ asɛm
My money be my best friend

Mmm shine your eyes for road
Wait for nobody oh
Man be wicked
Dem go hear your matter
They go sell am cheap for road
I dey love my brother
But I be self-made
I dey watch no borderline
Nti menka m’asɛm nkyerɛ obia
See God hear my humble cry
Imma be reckless
With a big diamond on my necklace
And Imma be restless
When me know say money no dey inna me pocket
And I’m on duty
Cos I want the best things
Reason why me dey pon the fast lane
Not coming on your lane if you’re toxic
Whether you like it or not
I’m making style out baby
Overtaking dey aa
But overspeeding just dey kill
Eno be what I feel
But I dey tell you just be real
Chale chale weytin dey aa
Nyɔnko dodow kɔtɔ enya ti
Ewiase nea ebesi besi
But ɛwɔ sɛ wohwɛ woho yie

Hmm I wanna
Tell me myself and I man ah
That time is money and I know
Say time no dey wait for no man ah
I say uuu
I don’t have a best friend
I don’t have a best friend
My money be my best friend
I say uuu
I don’t have a best friend
Menni sika mempɛ asɛm
My money be my best friend
Me come again
Another one
Kelvynboy again you go know
Me come again
Another one
Kelvynboy again

Pin It