Right, right
Chulo, leggo, ye-eh
Chulo no dey tire

Chulo eh, stoopid

I’m born to win
Me I no get anybody to help me so I must win (right)
All my life, everyday my dream is just to win
Me I no get anybody to help me so I must win
Na me be the boy back then dey borrow
Nobody really knows tomorrow

Gonga-gonga, gonga aso
Back Inna the days we dey dance gonga aso
These days everything maka dey n’lo
I know some artist wey we start I hear dem no more
Brother, sister aye n’lo
Back in the days dem dey buga gaan
Look around, turn around see, the grace for my life is so special

Born to win
I no get anybody to help me so I must win (right)
All my life, everyday my dream is just to win (chulo eh)
Me I no have anyone to support me so I must win
Na me be the boy back then dey borrow
Nobody really knows tomorrow, see

Get away, when I sell plantain where dem dey?
E don tey when the boy don dey reign
Me I dey hustle back e don tey (chulo eh)
See, get away, when I been sell plantain where dem dey?
E don tey when the boy don dey reign
Me I dey hustle back e don tey

Say ah, chulo no dey tire
Anytime I come, me I give them fire
All of my guys me I link them higher
And them still dey higher
Say chulo no dey tire
Anytime I come me I give them fire
All of my guys me I link them higher
And them still dey fire

I’m born to win
I no get anybody to help me so I must win
All my life, everyday my dream is just to win
Me I no have anyone to support me so I must win
Na me be the boy back then dey borrow
Nobody really knows tomorrow

Gonga-gonga, gonga aso
Back Inna the days we dey dance gonga aso
Gonga-gonga, gonga aso
These days everything maka de’n lo
All of my guys dem tura lo, ati tata owa lo
See people wey we start I see them no more
Stoopid (leggo)

Pin It