If you sabi do the tin wey dey make dem dey go kolo Do am make dem vex

CHORUS:
If dem like make dem vex (if dem like make dem vex) Shake am make dem vex (if dem like make dem vex) Cos they know wetin you get Do am make dem vex (if dem like make dem vex) If you sabi do the tin wey dey make dem dey go kolo Do am make dem vex (if dem like make dem vex)
Shake am Bere ko Fi idi e jo Fi idi e jo jo Shake am Fi idi e jo Fi idi e jo

REAL ALSO: Kofi Kapito Saying Serwaa Amihere Has a Nice A$s Is Soo Unacceptable – Nana Aba Anamoah

VERSE 1:
Aunty Yewande Won tun ti de Won sako ju Won gbe le Elo lo ba de
Aunty Yetunde Won ni lati kekere Ni e ti ma n sako ju gan Elo lo ba de
My name my name my name ah Everywhere dem dey call my name ah Lagos to America All of them dem dey kolomental Reaction is chemical Technical Everything scientifical Omo its mystical Ah magical Situation critical
Choking on chronical I’m talking medical Don’t take it personal You know I’m the principal Principalities principalities They don’t want me to come to my riches It is obvious dat in reality is dat me and you no get similarities And the difference between WC and all of dem me I get characteristics And you can check all of my demographics And you check am now based on Logistics And you can check all of my statistics Never never don’t give a fuck about critics

Chorus
If dem like make dem vex (if dem like make dem vex) Shake am make dem vex (if dem like make dem vex) Cos they know wetin you get Do am make dem vex (if dem like make dem vex) If you sabi do the tin wey dey make dem dey go kolo Do am make dem vex (if dem like make dem vex)
Shake am Bere ko Fi idi e jo Fi idi e jo jo Shake am Fi idi e jo Fi idi e jo

REAS ALSO: ‘He Should Quit Music And Start Amala Business – Fan Tells Davido

VERSE 2:
Paki lo je amala lo je Paki lo je amala lo je Amala lo je to fi redi roboto Omo ale ki lo tun duro wo Ezekiah iwo lo ja apa eye ile Nehemiah iwo lo gbe mi ni henessy Zachariah iwo lo ji Omo Olomo gbe
Tell me tell me wanna tell me Ko kan mi
Paki lo je amala lo je Paki lo je amala lo je Amala lo je to fi redi roboto Omo ale ki lo tun duro wo
Nehemiah iwo lo Ja apa eye ile Zachariah iwo lo ji igo Hennessy Ezekiah iwo lo ja apa eye ile
Tell me tell me wanna tell me Ko kan mi

Pin It