Emerging Nigerian singer, Berri Tiga comes through with an amazing piece of music tagged; “God”. This project comes after the uproar over the ownership of the ‘Machala’. Below is the lyrics to the song to enable you sing along.

Yo x!
If no be God oo
If no be God oo

Many many things don sup wey my mouth no fit talk
For my eye self water don drop
Niggas back stabbing calling it love
Some come dey play me like I be toy
Dey no dey do anything Dem talk
So no go blame me no be my fault

Say if no be God ooo
I for don enter things wey go koba me
If e no be God oo
I for dey trenches without no money
If e no be God o
Dem for enjoy the thing wey dey meant for me
If e no be God o

Thunder fire whoever dey spoil name
High Tension Kolomental,
When I enter
Give them what they don’t expect
Right and left to the center
Thunder fire whoever dey spoil name
High Tension Kolomental,
When I enter
Give them what they don’t expect
Right and left to the center
When I remember
Wetin they plan for me
They want to pa-yin the boy
But omo ologo gbera tan o
Na na na
Cos my mama call me say eh
Na one day you go blow
Jeremy cut your coat
So I dey my lane
I follow Who know the road

Say if no be God ooo
I for don enter things wey go koba me
If e no be God oo
If for dey trenches without no money
If e no be God o
Dem for enjoy the thing wey dey meant for me
If e no be God o
Say if no be God ooo
I for don enter things wey go koba me
If e no be God oo
If for dey trenches without no money
If e no be God o
Dem for enjoy the thing wey dey meant for me
If e no be God o

Pin It