According to the actress, the only thing she has gotten from her Ibadan people is to carry her dowry goat to sell for mai’suya around the wedding venue as her colleagues like Iyabo Ojo, Mercy Aigbe and Omoburty are receiving cars as gifts on their birthdays.

Her fans trooped to her comment section and reacted to her post as some of them decided to surprise her.

She wrote: Dem carry motor suprise Iyabo ojo.
Carry motor suprise Omobutty.
Carry motor suprise mercy aigbe

The only surprise I get from ibadan people is to carry my dowry goat sell for mai’suya around the wedding venue even before I change to wedding gown
Eshanu mi faa..

Valentine is around the corner sey na like this una go look me?
.
Womb watchers and bad belle no go reason this matter now
.
Ondo people how far now sey una go surprise me with Bentley
I wan pepper ibadan people..

Biko no talk wetin e go vex me and na laugh dey pain me pass let’s be guided nitori olorun 🙄🙄
.
YOU WANT THE GLORY OF YOUR SKIN TO SHINE LIKE A DIAMOND IN DA SKY THEN YOU NEED A SET OF CREAM AND SOAP CALLED ???

Source: www.Ghgossip.com

Pin It